Simi - Borrow Me Your Baby feat. Falz (Official Video)
Listen to Borrow Me Your Baby here:
Pre-save album here:
Follow Simi:
Instagram:
Twitter (X):
TikTok: @symplysimi
Facebook:
Lyrics:
Ki lo fa nonsense
You say you like me
Shey you dey whine me ni?
See picture wey dey for my dp My boyfriend no go like this thing No no no no no
Sanda Lilly
Small thing you catch feelings Rebe raba robo ribi
Love no need agidi
Ijaya, o la ya, because of desire See me see wahala
He asking lover
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Killi me killi me softly
I give you warning why you too dey call me You say you want me but ko really funny
You get money and my baby sef get money o No no no no no
Sanda Lilly
Small thing you catch feelings
Rebe raba robo ribi
Love no need agidi
Ijaya, o la ya, because of desire
See me see wahala
He asking lover
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
FALZ
Hello, ko gbe now
He’s not picking the line
Why is he not picking the line
Hello, hello brother Ade
E jor e mabinu na mo le salaye
O wa improper, pls brother no talk am
Don’t bother, no it’s not that I wan chop
I’m just feeling peckish, just a lil fetish
I no disrespect pls, I go use my senses
We go run am well on the low me sef I know
No be wetin person dey talk for mega phone
No be fight, I just wan borrow your partner
Just a night, if we can reopen that chapter
I no come be capper, I no add ajasa
I don’t like to tamper, I no need to..
Wo leave talk, you no see the chemistry
She’s my first love, mo de miss e terribly
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Gbe mi ni iyawo re ah ah ah ah
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
#simi #falz #BMYB #LostandFound #Borrowmeyourbaby
1 view
2611
628
5 months ago 00:00:36 1
163ONMYNECK гуляет по своему району / Вписка #shorts
5 months ago 01:19:07 1
DIE IN THE DISCO #5: Darkwave, Coldwave, Ebm, Postpunk, Techno.
5 months ago 00:18:09 1
Новые штрафы пдд: средняя скорость, ОСАГО, шумные авто, лишение прав
5 months ago 03:13:35 1
LIVE Мировые оперные звезды поют для помощи Украине
5 months ago 00:01:19 1
(FREE) KAI ANGEL x YEAT x 9MICE Type Beat - I’LL BE DIFFERENT
5 months ago 00:04:06 48
Сенат США и прочие мрази фашиствующего НАТО
5 months ago 00:03:34 1
Баев Евг. “Пропала совесть“ по мотивам сказок С-Щедрина (ОРНИ + хор)
5 months ago 00:03:18 1
Adrian Bradu - LACRIMA AMARA [Remake 2024]
5 months ago 00:03:30 1
Historia De Un Amor - Guadalupe Pineda | Karolina Protsenko - Violin Cover
5 months ago 00:30:39 2
Тимур и Сима: милуим, иврит, Израиль и Иран - разговор в Сароне 🇮🇱 @
5 months ago 00:09:31 1
Датча из Мармариса, Турция. Часть 1: что посмотреть в Datça. Винодельня, старая и новая Датча